Peter ‘Psquare’ Okoye And His Igbotic Prayer.. Lmao

The kind prayer wey some people dey pray ehn, no be here o. Chai!

Abeg make money visit my Yoruba tribe too o. No be only Igbo people like money.